•Governor Obaseki Edo State Governor, Godwin Obaseki, don dumped the ruling All Progressives Congress (APC). The Governor announced his resignation from the party on Tuesday after wey him go meet with President Muhammadu Buhari for Presidential Villa, Abuja. Obaseki wey APC screening Committee disqualified from State Edo primaries, with excuse say him certificates na adigboroja. The Governor dem dey expect ...
Read More »Ooolala!!Inec Don Declare Yahaya Bello Governor For Kogi State
The Independent National Electoral Commission (INEC) don declare incumbent Governor Yahaya Bello winner for the 2019 governorship election for Kogi state. Bello won majority votes for 12 out of the 21 local government areas wey dey the state, while the Peoples Democratic Party (PDP) Candidate, Engr. Musa Wada win majority votes for 9 local government areas. The total number of votes ...
Read More »After Gbege Wey Happen For Mungono – Mairari Road, Buratai Visit Troops
The Oga patapata for Nigerian Army Lt. General TY Buratai don visit Troops of Sector 3, Operation LAFIYA DOLE wey gbege with Boko Haram boys on Friday 30th August 2019. The patrol team teach Boko Haram boys difference between ancient and modern along Monguno-Mairari-Gajiram axis, though lose three soldiers. According to Musa Sagir wey be Army talk talk person, the ...
Read More »NAF Jet Don Kpai Plenty Boko Boys
VIDEO: NAF Jets Bomb Boko Haram at Yuwe CampsVideo Link: https://youtu.be/HO6oZGs3CjQ Nigerian Air Force (NAF) attack aircraft of the Air Task Force (ATF), Operation LAFIYA DOLE don kpai plenty Boko Haram Terrorists (BHTs) for air strikes wey happen on , 31 August 2019, at Yuwe ‘C’ wey dey Borno State. The air raid according to Air Force talk talk person, ...
Read More »Wahala!!! Man Wey bit Woman for breast don land for Court
Wonders no go end, na the thing wey the Magistrate court for Asaba shout on Wednesday when they drag a 22-year-old man, Precious Michael, come, for say him bit a woman on her breast. The police charged Michael for assault and causing grievous hurt. Prosecution counsel Mrs Blessing Okafor tell the court say Michael assaulted Miss Ella Ibeawzie, near the ...
Read More »Ogun State Police Don Arrest Woman and her Boyfriend for Rape
Police wey dey Ogun State don confirm say dem don kolobi one 23-year-old woman, Eniola Shittu, with her boyfriend David Peremobowe, 31, say dem kolabo to rape her friend. Eniola, a resident of Ikopa Tuntun, Abiola Way, Abeokuta, was arrested on July 27 following complain by the victim at Obantoko Police Division, na so Abimbola Oyeyemi wey be police talk ...
Read More »‘Egwugwu’don go prison for Makurdi
One Magistrate Court wey dey Makurdi don order 10 egwugwu wey attacked one police station for Ado Local Government Area of Benue State say mk dem go tanda for prison pending legal advice. The magistrate, Ms Rose Iyorshe, no gree take their plea, instead she say mk them remand them for Makurdi Medium Prisons. The police bring four counts of ...
Read More »Nigerians dey Pay Upto N500,000 To Collect “Adigboroja” Degrees …NYSC DG
The Oga patapata for National Youth Service Corps (NYSC), Brig.-Gen. Shuaibu Ibrahim, don touch sand swear say starting from this year’s “Batch C”, only academic certificates and transcripts of foreign students authenticated by Nigerian consulates in foreign countries of study na him them go dey accept for national service. The NYSC Oga come talk say some African institutions dey sell ...
Read More »Husband and wife fall Commot from 9 storey building when dem dey ‘gingiri’
Sex fall One woman don kpai when she fall commot from the ninth floor of a block of flats wey dey Russia, when she dey gingiri with her man. But her partner survived after him land on top of her. The woman wey her age be 30, dem see am say she don kpai for the ground floor of an ...
Read More »Perm Sec, Buratai Don Decorate Adeosun as Lt. Gen
Perm Sec, Buratai Don Decorate Adeosun as Lt. Gen. Mrs Batagarawa and Lt. Gen. decorating Adeosun with new rank The Permanent Secretary Ministry Of Defence Mrs Nuratiu Batagarawa with Chief of Army Staff Lt. Gen Tukur Buratai don decorated Nigeria’s Army Chief of Training and Operations Maj. Gen. Lamidi Adeosun as Lt. Gen The event take place for Martin Luther ...
Read More »