Home » News » I no take by force torchlight anybody “london”ooo.. Pastor Fatoyinbo

I no take by force torchlight anybody “london”ooo.. Pastor Fatoyinbo

Image result for coza pastor

The Senior pastor of the Commonwealth of Zion Assembly, Biodun Fatoyinbo don deny say him take by force torchlight the ‘london’ of one Bisola Dakolo.

The pastor say him never use by force enter anybody ‘london’ before, talk less of that of Bisola Dakolo. He say the allegations na lie lie, wey no dey exist.

The Pastor say the thing dey tire am, if him look the status of the woman and her husband, him come dey wonder why she go talk like that and wetin she wan achieve.

Mrs. Dakolo be the second high profile person after Ese Walter wey don accuse the Pastor say him dey torchlight women London by force.

Bisola Dakolo tell tory people say while she dey below 18, the pastor visited her parents’ home and come use by force enter her ‘london’.

She come add say the the Pastor, wey she dey attend him church enter the ‘london’ more than one times before she commot for the church.

Mrs Dakolo say the Church leaders know about the case, but they tried to cover it up. She say Mr Fatoyinbo beg her and her family make dem forgive him, and blamed the devil for him behaviour.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

*

x

Check Also

Nigerian Man Jumps From Second Floor After Receiving News Of Parents’ Death

A Nigerian national identified simply as Ndinojuo, attempted suicide in India by jumping from a ...